Timaya – Pity 4 Us - NaijaFamz.Com

Recent Post

Recent Post

Clink Banner

Thursday, 2 March 2017

Timaya – Pity 4 Us

Timaya – Pity 4 Us Lyrics

Eh
Mr biggie man o, Mr poor man o
Fellow Nigeria o, sebi una dey hear me o
No be Wetin dem talk o
This was not what dey promised us o
Dem tell us say dem go bring the change o
oh no no, no no

As things dey go, situation e just Dey bad o eh
As day Dey break things e just Dey hard ooo
No food to chop, Everyday dollar dey rise o
See the people don Dey cry o
Oh no no no no
Pity 4 us o, pity 4 us o

Politicians please pity 4 us o
Na beg we Dey beg o, see my people don Dey die o
Please pity 4 us o, politician please pity for us o
Oh no no no no

I believe in Nigeria with all my life
I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o
Anywhere I go na naija
Anything I do na naija, Anywhere I go to naija

See my houses in naija, I invest in my naija, everything I plan
4 naija
politician show some love o
Oh no no no no
Pity 4 us o, pity 4 us o
Politician have mercy on us o

Na beg we Dey beg o
E don Dey the thing don Dey bad o
Please pity 4 us o
Politician please pity 4 us o
Pity 4 us o
Oh no no no no
Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo
As we sit down Dey complain today our gragra e full for body
As we Dey complain for here our own e full our body o

Search your conscience o
We self we no good try
Make we live right oh
We self we no Dey try
I no say everyday politician Dey steal our money

I no say politician carry our money go oversea
People Dey die
Politician just Dey smile o
People Dey die o

Their children Dey oversea
Pity 4 us o, Pity 4 us o
Politician have mercy on us oo
We don Dey die o, Anything we do o
Please pitty 4 us o, politician have mercy on us o
Oh no no no
This is painful oh

Connect With us

Over 600,000+ Readers Get fresh content from FastBlog