Lyrics: Korede Bello – Korede - NaijaFamz.Com

Recent Post

Recent Post

Clink Banner

Monday, 13 March 2017

Lyrics: Korede Bello – Korede

Korede Bello – Korede Lyrics

For the people wey dey play my single
I dedicate this to you… eh
One time for my people, for the love never stop

The boys dem play my single
All of the girls wey dey love my dimple
Jah know! e go better for you, everyday
As e better for me, everyday
Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
E go better for you, everyday
As e better for me, everyday
Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o

It is alright, it is all good
Its the same boy, from the same hood
You dey feel me, i dey feel you
It is alright, it is all good
It is okay, it is alright
I no dey find trouble, i no dey find fight
Jamin to my song, with my baby am i right

It is alright, it is all good
Child hood memories in festac
Oh yes, i remember when we first started
Playing football, in ami backyard
I bare nobody would have guessed that
Then na dat young boy whe dey for mile two
Would be the one wey everybody smile to
Toba fe mo, lo bere mi l’agboju
My brother man, nothing is impossible
Cos everytime man wanna rise up
Them go try to bring you down
Them go tell you say ko le possible
But my brother man it is possible
Cos everytime i hold hold the award up
I realise say man no be God
When they tell me say ko le possible
But baba God tell me say it is possible, hu hu hu

It is alright, it is all good
Its the same boy, from the same hood
You dey feel me, i dey feel you
It is alright, it is all good
It is okay, it is alright
I no dey find trouble, i no dey find fight
Jamin to my song, with my baby am i right

Singing It is alright, it is all good
E go better for you, everyday
As e better for me, everyday
Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o

E go better for you, everyday
As e better for me, everyday
Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o

Je kin goke laye mi, ma je jiya laye mi
Ma je’n sina laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
S’anu mi baba, plenty money laye mi
Ori mi koredele

Je kin goke laye mi, ma je’n jiya laye mi
Ma je’n s’oshi laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
Alubarika, alafia laye mi, ore ofe laye mi
Ori mi koredele o, oh oh oh

Connect With us

Over 600,000+ Readers Get fresh content from FastBlog