Lyrics: Omawumi – Somtin - NaijaFamz.Com

Recent Post

Recent Post

Clink Banner

Thursday, 25 January 2018

Lyrics: Omawumi – Somtin

[Intro]You know you just gotta love who you loveLife is too short to do anything elseThat’s basically what I’m tryna say. AbiKimon, Wey dem[Verse 1]My baby might not be perfectLeave am for me2 shirt, 1 shoe, 1 trouserLeave am for meAnd if he like he drive okadaLeave am for meLeave am like thatYou wey dey yab another personLook as you beNobody here has nothing perfectDo as you feelHe loves me just the way I like itAnd that’s what I need right nowWhat I’m tryna say is[Chorus]Somtin no fineHim mama like amHim papa like amEverybody like amSo leave matter for somtinLeave matter for somtinSomtin no fineHim mama like amHim papa like amEverybody like amSo leave matter for somtinLeave matter for somtin[Verse 2]It’s not unusual to meet people from different stationsAnd it is beautiful when the connect is not based on foundationWhen love is mutual, trust me everything else e don’t matterTrust me yeah e don’t matter. Ooo, e don’t matterYou gotta do you cuz Imma do me, I’m gonna do me yeahLife is too freakin short for me tobe unhappyIt’s the warmth of the dance andthe dance in his eyes and smilesthat gives me lifeThat gives me life[Chorus]Somtin no fineHim mama like amHim papa like amEverybody like amSo leave matter for somtinLeave matter for somtinSomtin no fineHim mama like amHim papa like amEverybody like amSo leave matter for somtinLeave matter for somtin[Verse 3]No one should tell you how to live your lifeOnly you decideIt’s up to you to know true happinessFind it for yourself[Chorus]Somtin no fineHim mama like amHim papa like amEverybody like amSo leave matter for somtinLeave matter for somtinSomtin no fineHim mama like amHim papa like amEverybody like amSo leave matter for somtinLeave matter for somtin

Connect With us

Over 600,000+ Readers Get fresh content from FastBlog