Alibaba Admits To Stealing From Nollywood Actor RMD [ Photos ] - NaijaFamz.Com

Recent Post

Recent Post

Clink Banner

Friday, 30 December 2016

Alibaba Admits To Stealing From Nollywood Actor RMD [ Photos ]

Veteran comedian, Alibaba has openly admitted to
stealing from popular Nollywood actor, Richard Mofe
Damijo.

Alibaba who found himself back in the movie industry
with his role latest movie, 'The Wedding' said the belt
RMD lost wayback found its way into his bag, which he
later started using with the assumption that RMD had
forgotten about it.

Alibaba wrote on gram; Bros @mofedamijo you
remember that time that time wey this belt lossssst?
Ehen, so na hin I come begin Hep you find am... I come
just see the belt for inside my bag by mistake one day
like that... shuoooo. I shock. I come weak join. I nearly
return am. But I come think am again. As bros don
forget sooo, no need to remind an. E go just go spoil
your mind again. Even sef, the leather no bam as before.

The ace Stand up comic said he got found out by
popular gospel act, Sammy Okposo who went on to
accuse him of stealing from RMD
He wrote; "The other day, e don tay sha,
@sammieokposo dey ans me, "No be that bros belt wey
you tiff be this?"
Alibaba went on to apologise for the missing belt with a
throwback photo of the veteran Nollywood star, wearing
the same belt.. Read his full caption beneath..
Bros mehingwe... See as you fresh for 2005... Bros
@mofedamijo you remember that time that time wey
this belt lossssst? Ehen, so na hin I come begin Hep
you find am... I know say for your mind now, you go dey
think say one kpokpobe don kpakay your thing. Not to
so. Anyha anyha , I come just see the belt for inside my
bag by mistake one day like that... shuoooo. I shock. I
come weak join. I say shuoooo the second time! No be
the belt wey bros RMD dey provoke they find be this? I
nearly return am. But I come think am again. As bros
don forget sooo, no need to remind an. E go just go
spoil your mind again. Even sef, the leather no bam as
before. Since you marry Jumobi, I just wan clear you,
the way she dey mind your things no Favour smallies
oooo. She go just lock up. Your bedroom don turn to
vault. And she no be banker. All the better better things
wey you dey garg now, to plan to collect them be like
jamb question. But true true true true, when you Sef see
the belt now you no gree say I Hep you preserve am?
Na out of stock now ooo! All because of me, your guy.

The other day, e don tay sha, @sammieokposo dey ans
me, "No be that bros belt wey you tiff be this?" You see
how people dey talk anyha. Anyway I know say you
Kuku know say I sabi preserve... you get any buckle wey
no match your waist again? Make e for no waste...
Caveat!!!! Make anybody no curse me ooo. I no dey tiff.
Because e no dey hard una to run una Matt. Some go
dey comment now like say them be saints... and na
them be the riri tiffi tiffi

Connect With us

Over 600,000+ Readers Get fresh content from FastBlog