Lyrics: Monica Ogah – Window ft Banky W - NaijaFamz.Com

Recent Post

Recent Post

Clink Banner

Wednesday, 6 July 2016

Lyrics: Monica Ogah – Window ft Banky W

verse
when i look through my window
wetin i see dey just dey blow my brain
e dey make me dey go insane
i no fit to shout
i no fit just explain….aii eh
swagga on point
abi na you wey god don appoint
the way you dey carry your shoulder high
e dey make to halla chai
the way you do your thing
e dey make me high
and if no be you
omo i swear na die
omo walai talai
omo i no dey lie
but i never know if na you be the one for life
chorus
your feeling dey
make me dey
wonder e eh…..i
dey wonder
your feeling dey
make me to
ponder e eh…..i
dey ponder
if na you be the
one for me, i no
know
if na you be the
one for me, i no
know
if na you be the
one for me, i no
know
if na you be the
one for me, i no
know
verse – banky w
eh eh my loving is
sweeter than
ofada
she dey make me
dey halla chai
i know i’ll never
love another
so dope i’m higher
than ganja
so don’t panic
baby am
understanding
girl a little written
i can read your body language
we can take it slow
i’ll never ever run there
compare me to neyo
i’m destined to be the one to
save you from the stress
yes i can be your hero
girl i can be your crest
leave your ex down below
when you need rest
girl, i can be your pillow
i’m standing outside
take a look out your window
go
chorus
your feeling dey make me dey wonder e eh…..i dey
wonder
your feeling dey make me to ponder e eh…..i dey
ponder
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
verse
hai….are you that somebody
wey i go carry go see daddy
telling me say together we go drink garri
we sure say we go fit to marry, make family
ahn ahn
i’ll be your somebody
wey you carry to see daddy
wetin you wan buy
i go spend money
and we go dey together
we go make family
chorus
your feeling dey make me dey wonder e eh…..i dey
wonder
your feeling dey make me to ponder e eh…..i dey
ponder
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
repeat “oh” numerous times
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
if na you be the one for me, i no know
see i no know
if na you be the one for me, i no know
i no know, i no know
if na you be the one for me, i no know

Connect With us

Over 600,000+ Readers Get fresh content from FastBlog